No be evri trans persin dey take hormone for dem gender identity healthcare, but many of dem dey do so. We never find any wahala between di hormone replacement therapy and PrEP.
Make una go look dis one minute video from Greater Than AIDS for more tori. (Link to place to get more tori for English)