Pipu wey dey live with HIV dey test dem viral load wen dem first start treatment with medical provider. Na dat provider wey go generally be dem guide for all di oda test wey dem go do for future.
Wen persin don become undetectable for six month, e dey good make dem dey go test dem viral load every six months.
Make una go HIV.gov for more tori.(Link to place to get more tori for English)