HIV stand for Human Immunodeficiency Virus. HIV dey make immune system weak, e dey make it hard for bodi to dey kampe. Wen HIV come grow, e dey lead to Acquired Immune Deficiency Syndrome (AIDS).
We happy say treatment don dey now wey good wey fit keep yor immune system strong. If yu start yor medicine early and yu take am every day, we fit manage HIV now. Dem don make plenty progress already, and dem continue to make more. Today, people wey get HIV fit live as long as people wey no get, if dem continue to dey take dem medicin.
Make una check dis one minute video from Greater Than AIDS for more tori. (Link to place to get more tori for English)